Official ‘Holiday’ Lyrics by Rema

image for post

Read and learn the lyrics to Rema’s latest single, Holiday, this song was produced by Blaise Beats.

By Ademola Bashorun

image for postHoliday Cover Art

Rema – Holiday Lyrics

Intro
Ob-Obah
Another banger

Verse 1
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na ‘im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Pre-Chorus
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

Chorus
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Verse 2
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele but we go give you “Last card, check up”
Make you no hate, make you pray for the abili’, abili’, ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Pre-Chorus
Straight out of Benin
I drop “Rema – EP”
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

Chorus
I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Outro
I will never forget the time wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Share Post

How can we help you?

If you want to distribute your music to different platforms such as spotify, audioMack etc, or promote your events or you want to make custom advertisements, please reach out to us on any of social media handles.

We run the following type of adverts

  • Sponsored posts
  • Banner Ads
  • Text Link Ads

Our rates are very affordable! Contact us NOW!

Comment ( 0 )